Canciones tecno Sugerencia: Escriba el artista + nombre de la canción, para descargar MP3 de la manera más rápida.

Descargar Wyzdom Noble Bless Me Mp3 MP3 Gratis

Wyzdom Noble Bless Me Mp3, 5.04 MB, Wyzdom Noble - Bless Me (Lyrics)🎵 Bless Me - Wyzdom Noble, 03:40, Peterpeace Lyrics, 353,834, 2021-03-31T19:56:32.000000Z, 19, , , , , , 0, wyzdom-noble-bless-me-mp3, Canciones tecno

Subscribe and press (🔔) to join the Notification Squad and stay updated with new uploads if you like what am doing.

Oh ra ra ra ra
Eh
It's Wyzdom Noble
Unstoppable noni
I'm just stepable begging

Woman wey dey find pikin
No dey wear pant sleep oh
Imana ego si na chi oh

Person wey dey go em house no dey tire for road oh
No pain, no gain
Before you get to frustration
Believe me, you must pass through some difficulties
Streets can be masquerade
Brother no fear them
Believe in yourself or God you gonna leave them
Back in the days
My maleh beg for food oh
Just make em pikin chop go school oh

I remember when garri be my fried rice oh
But where I dey today na people prayer point oh
I dey primary 2, I dey cultivate for people to see my daily bread
Everyday omo na trouble

Nothing good comes easy my brother
Believe me, hard time no dey last forever
There is time for everything for this life oh
Time to hustle, time to flex, time to park well oh

If you get money, help the poor ones oh
Echi di ime
My brother no one knows tomorrow
Ehen
No one knows tomorrow
Nwannem oh
No one knows tomorrow

Imana ego si na chi oh
Akunuba si na chi oh
Akaraka si na chukwu oh
Brother believe me
Money si na chi oh

I dey work, I dey pray
Oluwa bless me oh
Cause people wey make am no get two head oh
Baba come end this misery
Make poverty turn to history

Olisa gozie num oh
Gozie num oh
Gozie num oh
Chai
Baba bless me oh

If I tell you brother what I have been through
If I tell you wetin I don pass through
Olisa gozie num oh
Baba bless me

After secondary school
Journey of life beginning
Nobody to help me
No money for uni
Then I took the decision that I'm gonna serve Oga
I left Okpoma enter Akwa Ibom oh
Everyday hustle, money no be my own
Based on low low I still dey serve oga mi
After serving my oga
Oga no settle oh
He push me enter street, I run go Auchi oh

Say we struggled
We borrowed wheelbarrow
Feeling guilty, rain beat me
Even self, no pity
But as a real Igbo boy
I no give up
Every day I cry to God
Baba lift me up
Few months later my Dad puff
After the burial bros life tough
Yam yam
Landlord pursue for rent oh
My and my brother we dey sleep for street oh

Every night cold, mosquito bite oh
I dey beg oluwa, baba biko yem ego
Gozie akalakam, Ego bu mma nwoke
I dey beg you, oluwa ma gbagbe mi oh

Imana ego uwa si na chi oh
Akunuba si na chi oh
Akaraka si na chukwu oh
Brother believe me
Money si na chi oh

I dey work, I dey pray
Oluwa bless me oh
Cause people wey make am no get two heads oh
Baba come end this misery
Make poverty turn to history

Olisa gozie num oh
Gozie num oh
Gozie num oh
Chai
Baba bless me

If I tell you brother what I have been through
If I tell you wetin I don pass through
Olisa gozie num oh
Baba bless me oh

Tags 🖍️
#Wyzdom #BlessMe #WyzdomBlessMe #peterpeacelyrics #FutureHype #ShadowMusic #Genius
#LeaderOfLyrics #leaderoflyrics #PeterPeaceLyrics #lyric #lyrics #lyricvideo #LyricVideo #letra #Lyric #audio #official #SyrebralVibes #NewMelody #DopeLyrics #7clouds #GoldCoastMusic #WaveMusic #TazNetwork #DopeLyrics #ShadowMusic #UniqueVibes #Pop #EDM #syrebralvibes #newmelody #dopelyrics #goldcoastmusic #wavemusic #taznetwork #dopelyrics #shadowmusic #uniquevibes #Music #pop #music #Pop #NewMusic #TrendingMusic #Trending #Music #Electronic #Pop #Vocals #TopHits #Hits #PopHits #TikTok #TikTokSongs

©️ Copyright Disclaimer Under Section 107 of the Copyright Act 1976, allowance is made for "fair use" for purposes such as criticism, comment, news reporting, teaching, scholarship, and research. Fair use is a use permitted by copyright statute that might otherwise be infringing. Non-profit, educational or personal use tips the balance in favor of fair use.

BAJAR MUSICA DE Wyzdom Noble Bless Me Mp3 EN FORMATO MP3

Top Canciones Nuevas

  1. Faut Pas Negliger Lyrics
  2. Puter Albino Mata Merah
  3. Steps-deeper Shade Of Blue
  4. Afika Oreo Sekarang
  5. Thomas Arya Harapan Cinta Jadi Dilema Mp3 Download
  6. Lirik Lagu Bawalah Aku Boomerang
  7. Khmer Songs 2016
  8. Se Supone Giovanny Ayala
  9. No Se Habla De Bruno Daniela Sierra
  10. Hadirmu Sembuhkan Lukaku
  11. Download Lagu Berkibarlah Bendera Negriku
  12. Download Lagu Simalakama Original
  13. Dil Ka Dariya Lyrics
  14. Tujhe Dekha To Ye Jana Sanam Lirik
  15. Kalush зорі скачать
  16. The Walking Dead Season 8 Ep 4
  17. оля цибульська - сукня біла скачать
  18. Der Große Blonde Mit Dem Schwarzen Schuh
  19. Lirik Lagu Stuck In The Moment
  20. скачать песню фантазёр 2020
  21. Chord Killing Me Inside Kamu
  22. Path Of Exile Imperial Gardens
  23. R2bees Ft Wizkid Slow Down Mp3 Download
  24. Que Sera Sera
  25. Flying To The Moon Lyrics
  26. The Swag Sisters